[Spoken Intro]
Sugar Boy:
Uh, (J. Martins) you know, (Sugar
Boy!) I think it’s time for me to
let you understand one thing (Mr.
Christopher)
One thing you must understand
is girl I walk the way I talk, I’m
straight, I’m real.
I guess my homeboy J. Martins
will tell you better…
[Verse 1]
J. Martins:
If I tell you say I need you then
I need you, baby girl
(The truth of the matter be say
I real)
Me I no dey form, I like to inform
you that I love you girl
E get one thing wey I for like make
you sabi
I no dey here to form mad ram, B
Wetin I dey tell you na from my
soul
I no dey make noise like rock ‘n’
roll
Another thing wey I for like make
you sabi
As you see me here, na so I be
I dey down to earth like my sole
I dey straight-forward like
NEPA pole
[Chorus]
You keep walking, like y’all
talking
(You better walk like you talking
girlfiend
Boys in my block don’t like it
when you act fake)
As I dey talk am, na so I dey rock
am
(Now tell me who’s that shawty
and why don’t she understand
The simple things that she bound
to understand)
[Verse 2]
J. Martins:
(So…) I can buy you anything
you want just name it, baby girl
(The truth of the yawa be say na
lie)
You know say me I no dey lie
How do you want it, you can have
it right here girl
E get one thing wey I for like make
you sabi
I no dey here to form mad ram, B
Wetin I dey tell you na from my
soul
(The truth of the matter be say
I real)
Another thing wey I for like make
you sabi
As you see me here, na so I be
I dey down to earth like my sole
I dey straight-forward like
NEPA pole
[Chorus]
You keep walking, like y’all
talking
(We’re real here, you know what
it is for us to come out here
And express what we have for you)
Walking, like y’all talking
(We should have been somewhere
making money)
As I dey talk am, na so I dey rock
am (x 2)
(Now tell me who’s that shawty
and why don’t she understand
The simple things that she bound
to understand)
[Rap]
Sugar Boy:
So, let me at it J., let me at
it
Shawty fronting for a while and
I think I’ve had it
When you talk of wall the colour
o’ mine’s green, baby
I’m moving dead Presidents,
you know what I mean, baby
I’m real baby, truth and no lie
Be the Cupid, I could make you
look super-duper fly
The thoughts in my mind’s got
me super-duper high
I’m the Sugar Boy, girl you’re
gon’ super-duper cry
You can’t see me in a while ‘cos
I’m scooping from the sky
Who’s gonna want you back or a.k.a.
Nice Guy
Spicy material slicker than
slide
I walk the way I talk and I could
go for miles
(The truth of the matter be say
I real)
Say you like my necklace, I could
get you twice
Nicer ones packed with lots of
ice
I’ve got enough bread and you
need some slice
You just won an award girl, and
I’m the prize
(Understand that?)
[Chorus]
Walking like you’re talking
(You better walk like you’re
talking because I know by now
You should understand that men
around here we don’t act fake
We’re so real baby)
Walking like you’re talking
(Hey yo, J. Martins, you’re my
main man)
(Don’t blame me for my voice,
I should be somewhere sipping
Dom Perignon to get my voice back)
(Any way out, I dey men! Look everybody’s
gotta stay real
Always walk the way you dey walk
jo!)
(Hey yo, J. Martins, men! you’re
the man)
(Mr Christopher)
Don Family Records
[ www.koralyrics.com ]